NOVEMBER 1ST, 2014. AUCHI POLY HOLIDAY NEWS GR8 Nigeria Students, GR8 AUCHI Polytested & Polytrusted STUDENTS UNA GOOD MORNING how the holiday dey go?? Mak i gv una d tori on the tinz way dey happen for inside school. >>>>>Our God is a mighty God He is the God of each year God over weeks and God over year This January, He will make everything work for you He will surprise you and give you the best of Happiness welcome to the month for VASELINE. >>>>>Report use plane land for our studio say, the graduation for SES diz year hot oo, as bottle dey for all the lodges way dey do graduation, how many u fit drink?? >>>>>If you get home appliance lyk gas cooker, family bed, Tv, home theatre, reading chair and table for sale mak u call me on 08101006164 or inbox me, as buyers day wait. ATM PALAVA; report reach us now, say some ATM for auchi no gree pay. >>>>>Report use IPAD x6 kall us say, Department of EE, for inside school of engineering don get new HOD. >>>>Management suppose bring HND CBT RESULT first before the admission list - Public >>>>>Report use hummar jeep enta our studio say, HND regular admission list 2015/2016 don come out day b4 yestaday, as na 120names below dem brng, but e neva dey online. >>>>>For our newly admittd ogas and madam way no get Jamb result mak una try purchase diz year Jamb, as e go enable u go 4ya NYSC, to avoid stress. >>>>>Report use nokia 3310 call our studio say, some students tell deir parent/guardian say na next month(november) dem go finish exam juz to get money n flex d graduation party. >>>>>For our ND aspirants mak una note say the list way come out yestaday na for our ogas n madams dem, as una own go show afta COCF don stop to day sell CHANGE OF COURSE FORM MATTER; Report use keke nape enta our studio say, no be all dose way buy the COCF go get admission, also if u dey buy the COCF mak sure say u get the department requirement way u wan port to. CLEARANCE MATTER; you must possess the department requirement way dem give you admission as single SSCE result for 5credit, combine na 6credit. >>>>>SPAT FORM neva come out, no give ur money to anybody unto help me buy. SCHOOL FEES MATTER; regular 30k for the first year, SES 40k for the first year. I welcome my ogas and madams way get admission for HND, na God b una strength. If u get any question way day disturb u for mind, mak u call 08101006164 Join the Group Chat today no dull ooo get latest updatez 'AUCHI POLY GROUP CHAT https://m.facebook.com/groups/752442511452963 diz na our holiday report, i go day keep una knw anytin at all way day happen for campus even duh u day far away... Una go day see d report twice a week, i promise to serve una beta. BYE BYE HAPPY HOLIDAY!
Friday, 31 October 2014
Happy new month!!!
Our God is a mighty God He is the God of each year God over weeks and God over year This January, He will make everything work for you He will surprise you and give you the best of Happiness.
Subscribe to:
Posts (Atom)
-
We have created a Whatsapp Group Chat for the great students of Auchi Poly, kindly copy link for each of the group you want join, Please not...
-
Hi, Poly Readers, we saw this request in our mailbox this morning…. “Hello Omolove Admin, My name is Dora, I’m a mother of two, I do busines...
-
Welcome to Auchi Poly Blog, the MTN magic sim is now back, fully Loaded. Few people enjoyed the last magic sim that lasted for over a year. ...