Friday, 7 November 2014

BREAKING NEWS! AUCHI POLY 3RD BATCH ADMISSION LIST IS OUT

Few minute ago, na im management of Auchi Poly release her 3rd batch, as this time around plenty names come out, as na supplementry list remain, way dem dey call rector's list. Make una dey with us, as we go day nack una ogbonge news. For more info mak u call 08101006164

No comments:

Post a Comment